Guy how far nah? Abeg sey this MTV people don pay you before? Cos i see your post of above 300 and MTV earnings of just 200 or so, wetin happen na? Abi moderator zap your money ni?